I invited this new girl over, girl come. Before I talk say make I go outside go pick her come inside, my neighbour next door don reason her. Next thing, she don dey cook lunch. I just go check again now now, 10:10 pm, and this girl still dey there. I shock, guys, I shock, e be like film. Before I comot go field, I go over to my neighbour’s, called her out of his room and explained to this girl, in a calm and clear voice, that what she was doing is wrong, but omo she didn’t feel apologetic. What did she say? Okay. Ah egbami, okay keh? Lol. Tell me guys, wetin I for do? Change am for my neighbour? Abi wait guys, shey na me just dey reason am too far? Is this how it’s supposed to be, first share your babe with your neighbour for tasting? I don’t even know guys, I’ve never experienced something like this, so how would I know what to do. Just trying to move on from my ex but e don dey be like say I go go back o lol, I will never. Many fishes in the river una lol.
Also Read: I’m Hurt to The Bone After I Caught Him Cheating
Drop a comment