Yahoo Don Too Hard

Omo, na to give up for this yahoo matter oo. Before, I dey motivated. Make una enter laptop, you go understand say Facebook no dey bomb again. God abeg, where person wan from start after years of bombing?

Also Read: My Man Feels Insecure

error: Content is protected !!