Trust Women At Your Own Risk

There is this girl we’ve been together and she told me she only has sex with me and nobody else. I check her phone, I saw where she left my place telling me she wants to wash clothes only to go fcck the guy at home. She got pregnant and wants to put it on me like say na me be the only person. Omo, I change am for her ni o, but I fuck the girl. I fuck her sotey I don tire. I just dey wait make she dey go and thank God she don leave me follow the other guy, but for the guy mind now, the girl holy. I remember when she give me gonorrhea, meanwhile na from the guy body she collect am. Omo, if you see wetin your girlfriend dey do for back, fear go catch you. If you get girlfriend, sorry o. I don knack like 3 girls wey get serious boyfriend. Omo, girls too worthless.

 

Also read: I Think Karma Hits Me So Hard

error: Content is protected !!