Single Life is Sweet

Since the time my girlfriend of 2 years broke up with me, I swear I con feel relaxed. My money is reaching me to spend, no billing, no more unnecessary drama. I go anywhere I like, no unnecessary explanation. Walahi, single life sweet oo, so nah wetin una single people dey enjoy since be this, especially that billing aspect.

Also Read: I Wanna Be Her Time Waster

error: Content is protected !!