Jesus, I don d!e. Nigerians, abeg make una help me. I’m a f00lish man. I met this beautiful lady online and after two weeks, we started dating. She only sends me selfie pictures, not full ones, but I didn’t bother to ask for it. After 2 months of dating online, she finally came to my place yesterday (it was long distance, that’s why we couldn’t meet all this while). Since yesterday, anytime I look at her backside, vex go just full my body. Her yansh flat pass 2 by 2 plank and I love yansh a lot. I’m a f00lish man for not asking for her full pictures. I blame myself and pour spit on my face. You no understand? So Nigerians, abeg, wetin I fit give this girl chop wey go make her yansh come out? I love her so much. Lastly, fear girls wey get fine face and only post selfies. Dem no dey get yansh.
Also Read: Understanding Girlfriend
Drop a comment