My Cousin Versus Abroad Guys

My cousin dated abroad guys all through her 20s. Like every day after taking her bath, she always calls them on video call to show boobs and all that. When she realized herself was when she turned 29, and none of those guys were talking about marriage. The person she later married na one guy wey dey Naija wey dey toast am since wey she dey follow abroad guys, but she no gree for the guy cause him no get money. This is just to tell you girls that even if you date millionaires, if na p00r man God keep for you, na where you go still find yourself.

Also Read: My Big Head Is Making Me Feel Scared Of Giving Birth

error: Content is protected !!