Boy wey I old pass dey tell me say we no be mate for anything because of relationship. I go kee this pikin o. So, I am older than my boyfriend by six months, and he keeps telling me we are not mates anytime we have issues. It just feels like my younger one is disrespecting me. Make I no go use my hand kee this pikin o.
Also read: I Think My Boyfriend Is Not Over His Ex- girlfriend
Drop a comment