He get one Bobo wey I been dey crush on since three years ago, but base on say I get relationship I no really put body so we never see before, na just online we dey talk. So, yesterday night, the Bobo come invite me say make I come over. Joy wan wound me base on say na since January I s£x last. After I reach him place, I shower so I come say make the Bobo allow me give am hand job first before bl0wj0b. Naso my hand dey touch many things. I just tell am say can I on the light? He said no and I tell am say “I am not interested then”.
He said “ON your phone torch” maybe he done forget say na iPhone I dey use. Naso I on torch oo. Omo, if you see those small small bumps for his d. No be say na shaving stick, because I know the different between shaving bumps. Omo, I come tel am say this one no b shaving oo, I no do again. Then I say make we use condom and double am, he come start to dey preach, I tell am say “oga, if you no accept, I no dey do”. Na so baba vex go sleep oo. Omo, me self wear my trainer sleep oo.
Also Read: I Easily Fall Out of Love
Drop a comment