I just like as all of una pretend like say una nor know say dem break my heart last week Wednesday, around 10:30 WAT ππ. As I carry my food for kitchen make I chop, na so WhatsApp message appear waaaaaaaa: I WANT US TO BREAK UP. π₯Ί I sha just continue my food. I chop breakfast before I chop breakfast. As in, I chaw before I chawπ. Anyways, I don dey learn French online. Bonjour everyone π. Aje, make meself rest. Love love love every time. Btw, na who breakup nor pain dey type with correct English. I’ll rant again later when my heart stop doing gbim gbim gbim πππ.
Also Read:Β Iβm Suicidal at This Point
Drop a comment