Avoid Too Much Obsession with Women

As a guy, no let your babe know say you loved her too much ooo. Omo, that thing don dey affect me now because my babe don dey give me attitude already, and she’s ready to move on. I just hope I get myself back together within a short period of time. I always meet up with her needs and do everything she wants, though, and moreover, no be say she deserve am, because I too know her past and my friends too warn me. But make I no lie, I don love up niii. Omo iya mi, abeg, no too do too much for woman ooo. Dem go still fck you up when you needed them the most.

Also Read: Don’t Mess with Me

error: Content is protected !!