Hot Fresh Breakfast

Time wey I suppose take find money, I dey use am nurture love, lol. In the space of 7 months, I chopped breakfast twice, lol. Me thinking I had found my God-sent, but apparently, God no dey aware of that boy, lol. Just lol. Make I go cry my Egbere cry abeg, but lol, it’s well sha. Nothing dey even come out of my mouth again.

Also Read: My Boyfriend is a DND Warrior

error: Content is protected !!